X

Limoblaze – Gold ft. Ada Ehi

Limoblaze – Gold ft. Ada Ehi Mp3 Download & Lyrics

Award-winning Nigerian gospel music afro gospel singer Limoblaze who has been making lots of headlines on all over the internet and social media platforms since he has been on his 2022 global tour is here today with a fresh new hit single which he titled “Gold” featuring Ada Ehi off the upcoming project to bless and perfect our day.

VERY HOT: Limoblaze – Jireh (My Provider) Ft Lecrae & Happi (Remix)

The already buzzing hit track which is lifted from the upcoming and much-anticipated Sunday In Lagos Album is blessed with a catchy tune and a melodious vibe to get us moving our bodies. Connect to the sound and enjoy

Without wasting time, do well to download the song by clicking the download link below, and don’t forget to share it with your friends and family.

Lyrics

(Verse 1)
I Look all Around
I no see anything
Wey go Hinder me
Cause the Love wey my daddy
Dey give on daily
Dey Ginger me

Dem wan give me the Dollar
(I say no)
Dem wan give me the Pounds Oh
(I say no)
Dem say make I sign am
(I say no)
Papa God, nar You I want Oh

E be Like dem no know say
You’re my Heart Desire
Anything wey Concern You
I no go Retire

(Pre–Chorus)
Cause I got something
More than Gold
Oh, my God is More than Gold
You’re the Lover of my Soul
For this thing is
More than Gold

(Chorus)
Even if nar Dollar
Wey dem give me
E no Matter
Even if them Pull up with a Benz
I no go Enter
I no go Leave Your side
We go dey till Paradise
Shey you dey Feel my Vibe
Me I get Eternal Life O

Even if nar Dollar
Wey dem give me
E no Matter
Even if them Pull up with a Benz
I no go Enter
I no go Leave Your side
We go dey till Paradise
Shey you dey Feel my Vibe
Me I get Eternal Life O

Put am for inside your Pata
I no Care for that your Dollar
Put am for inside your Pata
I no Care for that your Dollar
Put am for inside your Pata
I no Care for that your Dollar
Space, Space, Space,
Space, Space

(Verse 2)
This my Head, my Head
E Correct, E Correct
This my Name, E go Loud
E go Loud
Oya take a Picture
You and me Together
In the Nearest Future
Make you for Remember say

E be Everything
When I begin no Far
I go Carry my Jesus
I no go need your Car

(Pre–Chorus)
I got something
More than Gold
Oh, my God is More than Gold
You’re the Lover of my Soul
Oh this thing is
More than Gold

(Chorus)
Even if bar Dollar
Wey dem give me
E no Matter
Even if them Pull up with a Benz
I no go Enter
I no go Leave Your side
We go dey till Paradise
Shey you dey Feel my Vibe
Me I get Eternal Life O

Put am for inside your Pata
I no Care for that your Dollar
Put am for inside your Pata
I no Care for that your Dollar
Put am for inside your Pata
I no Care for that your Dollar
Space, Space, Space,
Space, Space

Listen to Limoblaze – Gold ft. Ada Ehi and share your thoughts below:

DOWNLOAD MP3

View Comments (1)