X

Moses Bliss – If No Be You

Moses Bliss – If No Be You ft. Festizie, Chizie, Ebuka Songs, Neeja, S.O.N Music, Doris Joseph & Ajay Asika Mp3 Download, Lyrics & Video

Today is just gonna be exceptional as we’ve got the Spotlite Nation presenting its artists Moses Bliss, Festizie, Chizie, Ebuka Songs, Neeja, S.O.N Music, Doris Joseph & Ajay Asika to deliver their latest hit track titled “If No Be You” to bless every listener.

VERY HOT: Neeja – My Story

The hit trending track ‘If No Be You’ which is done by the spolite nation entire artists is an amazing song blessed with a catchy tune and a touching vocal to carry you along as you listen up.

(Chorus)
If No Be You where I for Dey
My Life for End Tay Tay
Baba Nar You
Wey bring me out of shame
To You I give my all

When People Fall my Hand
You dey my Side
When I no know wetin to do
You be my Guide
Chai! I Owe my Life to You
Lord, I Live to Worship You.

If No Be You where I for Dey
My Life for End Tay Tay
Baba Nar You
Wey bring me out of shame
To You I give my all

When People Fall my Hand
You dey my Side
When I no know wetin to do
You be my Guide
Chai! I Owe my Life to You
Lord, I Live to Worship You

(Son Music – Verse 1)
When I Think
Of all You’ve Done
I no Fit Talk am all
You No Dey Disappoint
Nar You Dey Pick me
When I Fall

(NEEJA – Verse 2)
If E no be for Your Grace
If to Say You no Show Face
My Life for no make Sense at all
I will Praise You Everyday

(Ebuka Songs – Verse 3)
This Life I Live
Is a Testimony
I’m Grateful for Your Grace
That has kept me in this Race

(Doris Joseph – Verse 4)
Oh, Lord
You Fill my Life with Goodness
Now all I See is Sweetness
You’ve made my Life a Statement
In Your Love,
I am Contented

(SPOTLITE – Chorus)
If No Be You where I for Dey
My Life for End Tay Tay
Baba Nar You
Wey bring me out of shame
To You I give my all,

When People Fall my Hand
You dey my Side
When I no know wetin to do
You be my Guide
Chai! I Owe my Life to You
Lord, I Live to Worship You.

(Ajay Asika – Verse 5)
Father of Love
Your Mercy Sure
You no dey Fail, I don See result
I must Confess Say
Your Word dey Work
Daddy Your Word Dey Work
And E Sure for us.

You Hold my Hand
And Show me the Way
You no Let me Fall
When my Legs dey Shake
Pilar of my Life,
I go Sing Your Praise
Since You Touch my Life
I No dey the same.

(Chizie – Verse 6)
I Remember when Suffer
Tie me Like Wrappa
Been dey Plenty Palava
But the Story never Finish O
Cause I get God
Wey dey Answer me O.

Suddenly You Changed Me
Gave my Life a Meaning
Now I am Counting my Blessings
Every Season O
Daddy, Nar You Stand by Me
When trials and Challenges
Them been wan Kpai Me.

(Festizie – Verse 7)
Really and Truly
You’re my Savior, my Father
There can never be Another
You’re are my Shephard
My Provider, (Always)
You daily Load me,
You dey Answer my Prayer.

You’re are my Lord and my Master
No dey ever Let me Suffer (LAYE)
I keep on Loving You (You)
For You have been so Good (Good)
I Pour my Heart to You
For this Your Love is True.

(SPOTLITE – Chorus)
If No Be You where I for Dey
My Life for End Tay Tay
Papa Nar You
Wey bring me out of shame
To You I give my all

When People Fall my Hand
You dey my Side
When I no know wetin to do
You be my Guide
Chai! I Owe my Life to You
Lord, I Live to Worship You

Listen And Enjoy Moses Bliss – If No Be You ft. Festizie, Chizie, Ebuka Songs, Neeja, S.O.N Music, Doris Joseph & Ajay Asika Music Video and share your thoughts below:

STREAM, LISTEN OR BUY HERE

DOWNLOAD MP3

View Comments (1)