Moses Bliss – Nothing

Moses Bliss - Nothing mp3 download lyrics

Moses Bliss – Nothing Mp3 Download, Lyrics

We are sure gonna be having an incredible moment today with the sensational Nigerian gospel music singer and Spotlite Boss Moses Bliss as he releases a fresh hit single titled “Nothing” to bless and encourage our hearts.

VERY HOT: Esther Oji – Daalu (Thank You)

The powerful hit track which is blessed with a melodious tune and an inspiring lyrics is a song that describes God as the omnipotent, the one who can do anything, change anything no matter what the situation looks like. Get your headphones ready and enjoy.

Without wasting time, do well to download the gospel music by clicking the download link below, and don’t forget to share it with your friends and family.

Listen to Moses Bliss – Nothing and share your thoughts below:

STREAM / BUY HERE

DOWNLOAD MP3

Moses Bliss – Nothing Lyrics:

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit change oo
E no matter wetin dem be tell you
(I’m here to tell you)
Nothing wey God no fit do

No man wey God no fit bless
No man wey God no fit help oo
E no matter wetin you dey go through
(I have come to tell you)
No man wey God no fit bless

No man wey God no fit lift (Ah)
No man wey God no fit lift
E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
No man wey God no fit lift

No door wey God no fit open
No door wey God no fit open
E no matter
Wetin you dey
Go through
(I’m here to tell you)
No door wey God no fit open

No man wey God no fit heal
No man wey God no fit touch oo
I’ve never seen the righteous forsaken
Never seen the sea begging bread
I’m here to tell you
No man wey God no fit heal

Nothing wey God no fit do
Eh eh eh eh
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
I’m here to tell you
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do

Leave a Reply